UNILAG host Pelumi Nubi as she return to Nigeria, with call on women to achieve greatness
Content creator Pelumi Nubi wey embark on solo road trip from London go Lagos, don land for Nigeria and dem welcome am well. Pelumi wey
Content creator Pelumi Nubi wey embark on solo road trip from London go Lagos, don land for Nigeria and dem welcome am well. Pelumi wey
State of emergency don waka enter Papua New Guinea capital afta at least 15 people lose their lives for rioting. Prime Minister James Marape talk
Obasanjo don talk say Western liberal democracy no too dey work well for Africa, especially Nigeria. E talk say e no deliver good governance and
Zambia government don withdraw retirement benefits and privileges from former President Edgar Lungu afta e make decision to return to active politics. Lungu bin lose
Central Bank of Nigeria (CBN) don assure Nigerians say dem get enough Naira notes for di country economic activities. Di Director of Corporate Communications, Isa
INEC talk say 40 polling units for Imo and Bayelsa States no get registered voters. Dis na as di governorship election wey dey come up
Nigerian Senate don pass di N2.17 trillion 2023 Supplementary Appropriation Bill, wey Presido Bola Tinubu send recently. Dis one happun after dem agree on di
Victor Osimhen, wey be Super Eagles and Napoli striker, don dey nominated for the 2023 CAF Africa Men’s Player of the Year award. CAF announce
The opening of the Rafah crossing to Egypt allowed over 400 people to leave Gaza, including 335 foreign passport holders and 76 injured Gazans. This
EFCC don release 58 out of 69 students from Obafemi Awolowo University wey dem arrest before for suspected internet fraud. EFCC spokesman, Dele Oyewale, don