Naija FM 102.7

Welcome

Naija Fm102.7 na the original Naija radio station, with correct collabo of talk and music. The talk talk part, include local and topical news, where we go use give our listeners space to take talk their minds for topical...

Read More

Who's Online

We have 39 guests and 1 member online


Stephen Keshi Don Release Names of People wey go Play Against Mexico

News image

    Super Eagles coach Stephen Keshi don release di names of di 25 Players wey go follow play inside dem match against Mexico on May 31. Na for di Reliant stadium for Houston Texas dem go play di...

READMORE

ICPC Dey Close down Illegal Universities for Naija

News image

  Independent Corrupt Practices and other related offences [ICPC] and workers from National Universities Commission don begin close down illegal universities wey dey operate for Naija. Assistant Director for ICPC, Demola Bakare naim tok say de start di...

READMORE

NLC don Support NUT to go on Strike

News image

    Naija Labour Congress don support National Union of Teachers [NUT] say make de start strike action because de no gree pay dem 27.5% increase in allowance money. Na NLC presido, Com. Abdulwaheed Omar tok dis word of...

READMORE

Naija don Increase Money wey dem Borrow from oda Contris

News image

    Oga Federal government don tok say dem go increase di money wey dem dey borrow from oda contris to fit manage wi gbesee and make money fit dey to borrow private biz pipo. Di Minister for St...

READMORE

More in: Latest

-
+
4
  • Videos
  • Picture Galleries
  • 102.7 TOP 10
  • Listen Live!
Sabina Albu...
Image Detail
afican king...
Image Detail
img00356-20...
Image Detail
img00380-20...
Image Detail

1. TUFACE IDIBIA- IHE NEME |  Send 703854  to 4100 (Mtn)

2. CHIDINMA- KEDIKE  |  Send 703756  to 4100 (Mtn)

3.YEMI ALADE- GHEN GHEN LOVE- 4ever  |  Send 703768 to 4100 (Mtn)

4. AJEBUTTER 22 FT. BOJ- OMO PASTOR  |  Send 703791 to 4100 (Mtn)

5. PRAIZ- RICH AND FAMOUS  |  Send 703820 to 4100 (Mtn)

6. NAETO C FT. D'BANJ- TONY MONTANA  |  Send 703817 to 4100 (Mtn)

7. MAYOR WETE-MAWOMI  |  Send 703861 to 4100 (Mtn)

8. RUFFCOIN FT. 2FACE IDIBIA-MAKE YOU DANCE  |  Send 703867 to 4100 (Mtn)

9. FLAKES FT. SORTITUDE- WOKIRIWO  |  Send 703872 to 4100 (Mtn)

10. DAMMY KRANE- MY DEAR |  Send 703870 to 4100 (Mtn)

NAIJA TOP 10 COUNT DOWN POWERED BY MTECH ...

-
+
10
Rate our website?

toolbar powered by Conduit