Ogbonge Tok Time With BB Naija Evictees Nelson & Thelma
Make una enjoy correct yan with Big Brother Naija Housemate, Nelson and Thelma, wey just comot the house. Dem tok dier mind as how e take be for them for inside di house and how life come be for them now sey dem no dey di house again.
Contact
We are located at 26 Keffi Street, Off Awolowo Road, Ikoyi, Lagos
Telephone:
+234 (0) 1270.1020
+234 (0) 1463.1700
+234 (0) 1463.1701