Naija_logo
🎧 Listen Live 🔴

Live on air

Chelsea, Fulham, and Middlesbrough don qualify for Carabao Cup semifinal.

December 20, 2023

Chelsea don reach Carabao Cup semi-finals after dem knack Newcastle for penalty shootout, and the match end 1-1 for regular time. Fulham also waka enter semis after dem win Everton through dramatic penalty shootout as the game end 1-1 for regular time. Middlesbrough don book their place for Carabao Cup semi-finals, the first time since dem win am for 2004, as dem beat Port Vale 3-0 yesterday. The draw for the semis go happen after Liverpool and West Ham play tonight, and the first leg for those ties go play in the week wey start on January 8.

More Posts