South Africa Govt Don Ban Di Sale of Takeaway Alcohol
South African government don ban di sell sell of takeaway alcohol sak of dis weekend Easter holiday to wan take block di spread of coronavirus infections.
Dey say, oga Presido Cyril Ramaphosa don tok say alcohol dey part of di level wey dey jinger anyhow behavior, even as e be di spread spread of di virus don reduce well well inside South Africa after di second wave wey burst out in January.
Dey say Bars and restaurants fit still serve drinks, but den don reduce Religious gathering to 50% capacity if indoors.
Contact
We are located at 26 Keffi Street, Off Awolowo Road, Ikoyi, Lagos
Telephone:
+234 (0) 1270.1020
+234 (0) 1463.1700
+234 (0) 1463.1701