Morning Runs
The Morning Runs Show, na Ogbonge Morning food show wey people dey enjoy every weekday from 6am to 11am.
The people wey dey host the show na Emmcee RNB and Becca Blisse.
The show get some major segments wey dey happen everyday,
The segments na:
MONDAY
6:00 – 7:00am Koko of the day/how road be
7:00 -- 7:15am ___ Gist
7:30 -- 7: 45am Ogbonge News
8:00 – 8:15am Sports Yarn
8:15 – 8:30am Music
8:30 - 9:00am Wetindey (news paper review )
9:00 – 9:30am - music 9:30 – 9:35am -Tinkili News 9:35 – 10:00am - Gist 10:00 – 11:00 Naija kitchen
TUESDAY
6:00 – 7:00am Koko of the day/how road be
7:00 -- 7:15am Gist
7:30 -- 7: 45am Ogbonge News
8:00 – 8:15am Sports Yarn
8:15 – 8:30am Music
8:30 - 9:00am Wetindey (news paper review )
9:00 – 10.00am make we reason matter
9:30- 9:35am Tinkili News
10:00 – 11:00am Blow the whistle
WEDNESDAY
6:00 – 7:00am koko of the day/how road be
7:00 -- 7:15am Gist
7:30 -- 7: 45am Ogbonge News
7:45 – 8:00am Music
8:00 – 8:15am Sports Yarn
8:15 – 8:40am Music
8:40 - 9:10am Health Yarn
9:10 – 9:30am Music
9.30- 9:35am Tinkili News
9:45 – 10:10am WetinInsurance Dey Do
10:30 – 11:00am Fires Service and You
THURSDAY
6:00 – 7:00am koko of the day/how road be
7:00 -- 7:15am Gist
7:30 -- 7: 45am Ogbonge News
8:00 – 8:15am Sports Yarn
8:15 – 8:30am Music
8:30 - 9:00am Wetindey (news paper review)
9:00 – 9:30am - Entertainment Gossip
9:30 – 9:35am Tinkili News
9:35-10 Entertainment Gossip Contd.
10:00 – 10:30am Oga Driver
10.30—11:00am Music
FRIDAY
6:00 – 7:00am koko of the day/how road be
7:00 -- 7:15am Gist
7:30 -- 7: 45am Ogbonge News
8:00 – 8:15am Sports Yarn
8:15 – 8:30am Music
8:30 - 9:00am Wetindey (news paper review)
9:00 – 9:30am - Make Me Laff
9:30 – 9:35am Tinkili News
10:00 – 11:00am Naija FM Top 10 Countdown
Contact
We are located at 26 Keffi Street, Off Awolowo Road, Ikoyi, Lagos
Telephone:
+234 (0) 1270.1020
+234 (0) 1463.1700
+234 (0) 1463.1701