DJ Kentalky
DJ Kentalky na Big DJ Wey don Run tins with so many big names for the Entertainment Industry....DJ Kentalky dey always scatter Ground Every friday Night (10pm) for 102.7 Naija Fm with Confam Gbedu. DJ Kentalky na Baddo on top Turntable.
Related Content
Contact
We are located at 26 Keffi Street, Off Awolowo Road, Ikoyi, Lagos
Telephone:
+234 (0) 1270.1020
+234 (0) 1463.1700
+234 (0) 1463.1701