PDP Say make Dem Sack Min. of Defence, Maj. Gen. Bashir Magashi
Di People’s Democratic Party don demand for di sack of di Minister of Defence, Major General Bashir Magashi (rtd), sake of how hin take dey use hin statutory right dem to take dey tell unarmed Nigerians to defend themselves against armed aggression by bandits and terrorists.”
For one statement wey come out yesterday from di National Publicity Secretary of di pdp, Kola Ologbondiyan, di party tok say dis statement wey di Minister yarn, e dey reckless and irresponsible, and e don show say dis present administration, don “surrender to outlaws and den no get di mind to dem.”
Related Content
Contact
We are located at 26 Keffi Street, Off Awolowo Road, Ikoyi, Lagos
Telephone:
+234 (0) 1270.1020
+234 (0) 1463.1700
+234 (0) 1463.1701