Dem Don Suspend Oga Abiodun Abudu-Balogun unto Sexual Assault Allegate
Ogun State government don suspend di Commissioner for Environment, Oga Abiodun Abudu-Balogun, sake of one allegate of sexual harassment of one 16-year-old girl wey her name na Barakat Mayowa Meloju-ekun. Barakat, wey be one secondary school student for final year level, don bin accuse di Commissioner wey den don suspend of say, him bin dey try to wan rape her on New Year’s Eve.
For one statement wey come out Sunday, di Secretary to Ogun State Government, Mr Tokunbo Talabi, bin announce di suspension of Mr Abudu-Balogun until di police finish one independent investigate wey den dey do ontop di allegate.
Oga Talabi con also yarn say, den don also nak orda give di suspended commissioner to hand over to di Permanent Secretary inside State Ministry of Environment.
Contact
We are located at 26 Keffi Street, Off Awolowo Road, Ikoyi, Lagos
Telephone:
+234 (0) 1270.1020
+234 (0) 1463.1700
+234 (0) 1463.1701