Afeniferi don Condemn FG unto Defence Minister Comments on Security
Pan-Yoruba group, Afenifere, don condem di Naija Government sake of dos recent comments wey di Defence Minister make. Dey say, wen di national Publicity Sece of di group, Yinka Odumakin, bin dey yarn give The punch newspapers, he say dis tok tok wey di Minister yarn so, e don show say dis present administration don fail for dia constitutional responsibility to protect di lives and properties of naija people.
Contact
We are located at 26 Keffi Street, Off Awolowo Road, Ikoyi, Lagos
Telephone:
+234 (0) 1270.1020
+234 (0) 1463.1700
+234 (0) 1463.1701