South Africa Finance Minister Don Increase Tax Money
Tori say, di minister ontop money-mata for South Africa, Pravin Gordhan, don announce one new tax money increase wey dey between di bracket of 45% inside ein 2017 budget.
De say, dis new tax bracket, e difrent and high pass di before-before own, wey bi 41%, and de go apply-am ontop di every year total salary money of worker-dem wey dey receive salary wey pass 1.5m Rand every year, wey bi about 100,000 pipo na-im dis new tax go touch for bodi
Related Content
Contact
We are located at 49, Ondo Street,
Off Osuntokun Avenue, Old Bodija,
Ibadan, Oyo State, Nigeria.
Telephone:
09015871597
Sales & Marketing
09023753507