DSS Say Plan Dey to Cause Religious Ozigi For Some States
Di Department of State Services don nak accuse say some kin plan don dey ground wey den wan dey use take incite religious ozigi inside Sokoto, Kano, Kaduna, Plateau, Rivers, Oyo, Lagos, and some states inside di South East.
Dis informate e dey inside one statement wey come outside yesterday from di Head, Public Relations Officer, Department of State Services, oga Peter Afunanya, wey dem title, ‘Plots to incite religious violence in Nigeria’. Di DSS wey con also sama warning say den fit even attack some worship centres and religious leaders, con dey sama advise give Naija pple say make den dey careful and Shun all devices tendencies wey den fit use to wan take incite or set them against one another.
Related Content
Contact
We are located at 49, Ondo Street,
Off Osuntokun Avenue, Old Bodija,
Ibadan, Oyo State, Nigeria.
Telephone:
09015871597
Sales & Marketing
09023753507